Mula (feat. Xubit)
Big Money
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
No be every yansh wey you see you go f*ck If you be true OG you know wetin i dey talk Every day awon boiz we dey hustle nonstop No waste my time omo boy if no be money you dey talk Ogbeni calm down Omo dey your lane As a sharp guy you gat to use your brain Now make you try to hustle hard one day e go pay Stay away from chicks wey dey too complain I dey focus on the money o I no come play No be go slow I dey the fast lane Still dey rep for the south na my last name Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself, Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go When you dey broke life go stress you Small thing go vex you People for your family go wan to dey test you All the times you dey down nobody come to your rescue Now things change baba God don dey bless you But as you dey ball, make you try dey invest too I no fit take shit Mehn I dey leave am for restroom Life sweet like this chick I dey see for my review Stay high see the whole world from a birds view Naso, make you try dey use your head oh Hello make you try dey use your head oh Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself, Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go They never thought i could shine like this, transform like this leave life like this Baba God be the majesty Hallelujah to the king for his grace I thanks Now I'm living life I dream make Mama so proud now she smile like this Nigga for my time I chill Double my hustle Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mula (feat. Xubit) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11764881/Big+Money/Mula+%28feat.+Xubit%29>.
Discuss the Mula (feat. Xubit) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In