My Lane (feat. MIKEY & EESKAY)

Vj Skinny

0 fans

Vj Skinny


3:00

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Let's get it Let's get it Let's go
Grrr Rahhh
Na me be VJ Skinny that Israelite wey Dey form Jew
(Ucee)

I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes bruh
I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes
Me I just wan dey (hey)
Get the bag on a low
This the life that I chose
I pray I grind and I grow
I just wan dey (hey)
Stand alone in my lane (my lane)
Get enough of my space (my space)
Me Myself and my craze
Me I just wan dey

Their father
Me I still dey rise like ofada
My lyrics carry weight coz e matter
Me I no dey cap am
As your girl dey flow you know say i gats tap am
Tell me another rapper way still sabi make i knack am
Two by Two make ein enter menopause
Steal ein shine I be that Arsene Lupin
Pass me the (pills)
Pass me the (Rom)
Like that Canadian loud you see I'm blunt
Flows so sick I gats quarantine
Ogun kill your papa give you elephantine
Chop my life coz I must die
I cum very late I'm barely on time
Give them back to back to back the rap attack
The rap messiah
Came to cause disaster
Came to bust your speakers
You nor want the blues
You just want the rhythm
F*ck you and your crew
I don't need permission

I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes bruh
I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes
Me I just wan Dey (hey)
Get the bag on a low
This the life that I chose
I pray I grind and I grow
I just wan Dey (hey)
Stand alone in my lane (my lane)
Get enough of my space (my space)
Me Myself and my craze
Me I just wan

I hate what I hate
And I hate what I like as well
Cause wetin I like fit to kill a man
Serious lesson my guy
Wey fit drill a man
Pour you cold water
Incase you dreaming man
Cause life is a movie and every scene
Fit turn you sinner man
They'll tell you can't make it
You be dinner man
But I'm having a swell time (swell time)
My watch e dey tell time (Tell time)
Been a minute it felt right (felt right)
I'll air you I'll air time (air time)
Keep my energy locked in (air tight)
Clock work B-B-W
All we talking is big talk
Hot shot
I'll block all de Wayne
Like The rock

All eyes on you
Brother you wey give up
Na him go lose
All eyes on you
You gats tie your shoes (You gats tie your shoes)
Cuz this streets na cruise (streets na cruise)
Thank God for the good days and the bad ones (bad ones)
For my few friends and the wise ones (wise ones)
No dey give chance for the bad ones
I go hard for you
I go hard for you my people
And I really got no equal (no equal)
I touch down and I shoot my shot
It's just grace no evil (no evil)
My killy my killy (my killy)
You know I be here for the money (the money)
I pray and ask for the grace to survive
And the strength to surpass this journey

I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes bruh
I don't like what I hate
You can't walk in my shoes
Before you move I don stand for the gate
Cuz you ain't got what it takes

Me I just wan Dey (hey)
Get the bag on a low
This the life that I chose
I pray I grind and I grow
I just wan Dey (hey)
Stand alone in my lane (my lane)
Get enough of my space (my space)
Me Myself and my craze
Me I just wan Dey

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Dim Izuchukwu, Ishaq Bello, Joshua Kwen, Onyekwe Clinton, Peter Onuh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Lane (feat. MIKEY & EESKAY) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Lane (feat. MIKEY & EESKAY) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11606590/Vj+Skinny/My+Lane+%28feat.+MIKEY+%26+EESKAY%29>.

    Missing lyrics by Vj Skinny?

    Know any other songs by Vj Skinny? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "RA RA RASPUTIN, Lover of the ________ queen."
    A England
    B German
    C Sweden
    D Russian

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vj Skinny tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!