Amina (feat. Odumodublvck)

Soe

0 fans

Soe


3:12

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka
Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka
Ka ka
Amina
Mutumina
I wan  chop kulikuli
Banku and orka
Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka

On my way
Gege
No fear
Rubbers Dey
It's all facts
No cap
As I lap
Dem gbaise
And I cover my body
With the blood of Jesus
Amen
Nothing you go tell me for here
I no go hear
Uhmmmm
You go collect
Two by two
One by one
Never loose
Cause I've won
Yeaaah
You can't never catch me
Snoozing

Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka
Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka
Ka ka
Amina
Mutumina
I wan  chop kulikuli
Banku and orka
Amina
Sho wa kpa
I wan chop kulikuli
Banku and orka

Odumodublvck
Me and Abena
Be like Parkinson
Wey Dey make tremble
Dem dey shake
Murder scene
Dave sose
Who wan play
Dem get weight
Dem get game
Pass the gun
Can we spray
Bonny and clyde
No do pass wetin I do for pay
When we come
Dem dey pray to God
Even if i late
E go touch everybody on deck o
Minimize it Abeg
Oga Joe
Pon deck o
Alcohol sipper
Pami o
With the drinking master flow
I dey give her touch your toes
She Dey call me gangsta code
I dey jack am up with pose o
Na easy load
Неууууу
Konji coast
Paddle and swim
I'm a riverine boy,
So her pussys nothing
Swimming pro
Kosoko play my role
I no need mopol
When I cock kala
Your brethren Dey run to their homes
Odumodu you bad o
Even abbas tell me say when you no look
You dey plug men inside intoto

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Darlington Ojemhen, Ososelase Onaburekhan, Tochukwu Ojogwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Amina (feat. Odumodublvck) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Amina (feat. Odumodublvck) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11599328/Soe/Amina+%28feat.+Odumodublvck%29>.

    Missing lyrics by Soe?

    Know any other songs by Soe? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Are we human, or are we _______?"
    A dancers
    B densers
    C denser
    D dancer

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Soe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!