Bestie

Graham D

0 fans

Graham D


3:26

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's Graham d baba
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go loose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Dem don too show me Shege
My eye don tear
If I use ear hear relationship
I tiaan
Oya poli poli popoli po
Doremi doremi Fa so la so
I no fit leave you
Make you suffer oh
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you make u Deathrow
Iwota go
Shey you get my point
Iwota go
Na you be my friend
Iwota go
Shey you get my point
I can never leave you
Make you suffer oh
I assure you say I go Dey for you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
I assure you say I go stand by you
Youuuuu huuuuu
Youuuu huuuuu
My guy and my paddy
I no go lose guard you
I no go lose guard you
My boo and my darling
I no go deceive you
I no go deceive you
Hello me I get friends
Wey Dey fail o
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
No Dey fail oh
I know when I no get
You Dey give me oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
For my kolo (piggy bank)
Wickedmix
It's Graham D d d d baba naw

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Nzeh Onyemike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bestie Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bestie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11596605/Graham+D/Bestie>.

    Missing lyrics by Graham D?

    Know any other songs by Graham D? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A John Miles
    B Peter Gabriel
    C Barry Ryan
    D Jon Anderson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Graham D tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!