3 AMALA
Deville
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ou yeah, Ou yeeeaahh I chop three amala for elegushi Make them no go later call me oloshi Oloun mi o foshi, oshi What you say, what is your bullshit Quit it, stop it, what is your bullshit What is your Ki lon ri so Won ri kan so Won ri nkan soshi(oloshi) Won ni catarrh Won pe catarrh ni catastrophe(catastrophe lori skushies) No give me zobo ogbeni ba mi pe skushies Bami wey jumbo You know say i no dey play with my money Why you con try dey gum body Comot body, comot body No dey gum body Gum body, gum body I chop three amala for elegushi Make them no go later call me oloshi Oloun mi o foshi, oshi Oloun mi o foshi Mi o raye bullshit, bullshit Ba mi pe three amala beyen jor For elegushi Louboutin lori gucci Zero fugazi mo wa splufik Ewedu yato si egusi Ewe, ewedu Yepa ewe dun Roll e sinu backwoods Puff puff if you pass two four twenty two is for twenty too I chop three amala
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"3 AMALA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11507182/Deville/3+AMALA>.
Discuss the 3 AMALA Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In