One lege
Cj obassey
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
If the matter na phone You be charger My baby dey plug for light dey drain me She no do like charger oo ai oh why why why oo No be only me Dey you use the charger If dey bring small pin you plug or big pin E no even matter oo ai oh why why why oo Girl I thought you were mine Why you waste my time Kele wey I wan go carry go altar make My wife Baby girl you got me so blue I no like this style Wetin I do you emerem gini Why you kill my vibe She be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh One lege one lege one lege baby She be one lege oo ooo oooo One lege baby She be one lege oo ooo oooo One lege baby Baby you're my desire Girl you set me on fire The fire don dey too much burn inside my heart Na why our loving expire I swear the body na fire CEO bedmatician empire I'm lucky I'm not even dead The matter don cast E no need flier no flier Girl I thought you were mine Why you waste my time Kele wey I wan go carry go altar make My wife Baby girl you got me so blue I no like this style Wetin I do you emerem gini Why you kill my vibe She be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh One lege one lege one lege baby She be one lege oo ooo oooo One lege baby She be one lege oo ooo oooo One lege baby
Struggling with One lege? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"One lege Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11494294/Cj+obassey/One+lege>.
Discuss the One lege Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In