Cast and Bind (feat. Ackman BG)

B

0 fans

B

B or b (pronounced BEE) is the second letter of the ISO basic Latin alphabet. It represents the voiced bilabial stop in many languages, including English. In some other languages, it is used to represent other bilabial consonants. more »


2:27

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mamah
Ye ye
Lord elijah ahh ahh jah ahh ahh
Mamah
Yeh yeh
As my blessings the flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh
Poverty wey dey for body just dey worry man
I say olisa biko make me the animal
Kayi poye kilometer little for this town
Obi chukolobiko obi animal
Animal mamah
Eledumare bless me
All i want is my mula laaaa
Obi chukolobi obi ooh
Obi yah yah yah

As I Dey pray I Dey fast
Cast and bind
Every night say money I Dey find so mama no go starve 
Only money on my mind
Mi o gbokankan mo
Only my dream me I chase
When I see the bag me I chase it
Only my dream me I chase
When I see the....
Back in the days , back in the hood
so many problems dey wey man dey face
So many dey make man dey craze
So many problems fit make man to craze

Holy Adonai
Holy Adonai
Holy adonai make I blow them my jazz
Holy Adonai make them feel my jam
Holy Adonai make them hear my voice say

Flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh
Poverty wey dey for body just dey worry man
I say olisa biko make me the animal
Kayi poye kilometer little for this town
Obi chukolobiko obi animal
Animal mamah
Eledumare bless me
All i want is my mula laaaa
Obi chukolobi obi ooh
Obi yah yah yah

Flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: WISDOM BASSEY

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cast and Bind (feat. Ackman BG) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cast and Bind (feat. Ackman BG) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11486041/B/Cast+and+Bind+%28feat.+Ackman+BG%29>.

    Missing lyrics by B?

    Know any other songs by B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following artists has a song with the title: "I Want You", except...
    A Elvis Costello
    B Gracie Abrams
    C Chris Christian
    D Teza Sumendra

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!