Get on the floor

Chengfu_mesCa

0 fans

Chengfu_mesCa


3:13
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh oh ohh
Oh ye ye
Oh ye ye eh eh
Bad boy
Me no like trouble
Me no like wahala
I dey pray to father
Make I get the raba
Ah ah ahh ah

Bad boy
Me no like trouble
Me no like wahala
I dey pray to father
Make I get the raba
Ah ah ahh ah

No go dey form sey you holy
Ogbeni pass me the kpoli
You know sey music
Na my hobby
Oh oh ohh
There's no love in the city
Everybody dey grind for the billi
Tell your baby wey come
Make she see me
I dey kumasi
Ghana cedes
Oh no no no
No come dey dirty my throat
Me I no dey trust anyone
Be like I don't know you
You remember when you say
I no go blow
Now I dey run many show
Oya baby bere jo
Uh oh oh ohh

Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low

Steadily steadily
I dey take my time
Make nobody spoil my plan
You know sey this life
Na turn by turn
Me I dey look
Before I shoot my shot
I came from the family
Where nobody dey bother
Only for my mother
Wey dey give me all the ginger
She tell me sey
Make I move on
She got me covered
At the same time
Me no lose guard
Me no dey dull ham

Ma leju momi o
Ma karan momi o
Inu aiye ni mowa
When nobody dey see me
I dey hustle twenty four seven
Ma leju momi o
Ma karan momi o
Inu aiye ni mowa
When nobody dey see me
I dey hustle twenty four seven

No no no no
No come dey dirty my throat
Me I no dey trust anyone
Be like I don't know you
You remember when you say
I no go blow
Now I dey run many show
Oya baby bere jo
Uh oh oh ohh

Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low

Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low
Get on the floor low low low

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Temitope Ajayi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Get on the floor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Get on the floor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11349881/Chengfu_mesCa/Get+on+the+floor>.

    Missing lyrics by Chengfu_mesCa?

    Know any other songs by Chengfu_mesCa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I could be president of ____________ , baby, huh — Or just a tiny little grain of sand.”
    A Daimler Chrysler
    B Ford Motor
    C Harley-Davidson
    D General Motors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chengfu_mesCa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Get on the floor

    »
    • Fame