No pressure me

Lloyd 7 Attah

0 fans

Lloyd 7 Attah


2:55

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yo bad
Ya bad
Owoicho owoicho
Na you fit run am for me
Na you fit
Baddaman

I don face many things
Wey for make me give up
But I stand fit
See I stand fit
I don chop many breakfast
But I still dey level aiit aiii
See I stand fit
So I say ehh ehhh

No pressure me
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my life Gon
Yo I say ehh
No pressure me
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my life gon

Dem go laugh you
Dem go shek you
Inside life Dem go mock
But I carry my hustle like tatoo
Keep hating on me
What you Gon do
See I carry money shatter glass
I shatta bundle
I be like Mufasa the king of the Jungle
But this life na royal rumble
So I face my fears
Ready for the shot like self Defense
Bigger things await me
Im a living testimony that God Did
Bigger things await me
I'm a living testimony that God Did
That God did yeah
That God did
Hey aii aii

No pressure
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my life gon
So I say ehh ehhh
No pressure me
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my life my life Gon

Na me be the boy
Wey Dem say no go blow
Now everywhere red like apolo
When you hear my sound u go
Go low
lf I get money I go put am for My kollo
Them go hear my sound
From j town to Mai godo
See fire can't cool
With the vibes
That I bring
Punchlines everyday like a Boxing oxing ring
My flows are amazing
Not that I'm a mason
I'm building my dreams
On a daily

No pressure me
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my Gon
So I say ehh ehh
No pressure me
No pressure me
On my way to stardom
I dey live my life gon

Hmmm
Uhh uhh uh
No pressure me

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Gabriel Attah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No pressure me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No pressure me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11230817/Lloyd+7+Attah/No+pressure+me>.

    Missing lyrics by Lloyd 7 Attah?

    Know any other songs by Lloyd 7 Attah? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the American singer behind the 1978 disco hit "I Will Survive"?
    A Donna Summer
    B Gwen McCrae
    C Gloria Gaynor
    D Amii Stewart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lloyd 7 Attah tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!