Wayo

Vickeyblue

0 fans

Vickeyblue


4:49

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

At ease
Our government
Why oh Wayo wayo wayo

God bless Africa
Why oh wayo wayo wayo

Vickeyblue
Why oh Wayo wayo wayo

Our government
Why oh wayo wayo wayo
And polities
Wayo oh wayo wayo wayo
See Africans
Why oh Wayo wayo wayo
With greediness
Wayo oh wayo wayo wayo

I say na wetin dem do us
Wayo wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo oh wayo wayo wayo

Our government
Why ohWayo wayo wayo
I say na government Dey kill us
Wayo oh Wayo wayo wayo

State and federal
Why oh Wayo wayo wayo
Omo na greed wey Dey do them
Wayo oh Wayo wayo wayo

Africa
Why oh Wayo wayo wayo

Some of the leaders na Judas
Wayo oh Wayo wayo wayo

Pastors  politicians
Why oh wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo oh Wayo  wayo wayo

Nigeria good Nigeria bad
Na so e be we still survive
But the truth be say na people bad
Monkey Dey work baboon Dey chop
Nigerians oh we no unite
As Nigeria spoil government Dey chop
Dem go deceive make we relax
Some go receive money for bribes
Na wetin Dey shoot
Wey men Dey fight
Na wetin be that wey men Dey buy
Money for votes money for lives
Money for crimes people Dey die
Na dem steal na dem Dey talk
Na dem be thief wey dem Dey find
Dem go dey lie to do the job
Now I don decide to sing the song

I say na wetin dem do us
Wayo wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo wayo wayo wayo
Our government
Why oh wayo wayo wayo
I say na government Dey kill us
Wayo oh Wayo wayo wayo
State and federal
Why oh Wayo wayo wayo
Omo na greed wey Dey do them
Wayo oh Wayo wayo wayo

Africa
Why oh Wayo wayo wayo
Some of the leaders na Judas
Wayo oh Wayo wayo wayo
Pastors  politicians
Why oh wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo oh Wayo wayo wayo

Eh
Government good government bad
Everybody gather Dey cry
For their mind be say we no Dey see
Say na dem Dey put who dem go use
Government give government take
Government do government spoil
Some go retweet's make we relax
Dem know the truth
They choose to lie
Na wetin be this wey dem refine
Na wetin be that wey dem Dey tap
Money from oil money for gas
Their plan is to loot money for life
Na dem be thief na dem Dey judge
Efcc don join the line
Dem go dey lie Dey do the job
Now I don decide to sing the song

I say na wetin dem do us
Wayo wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo oh wayo wayo wayo
Our government
Why oh wayo wayo wayo
I say na government Dey kill us
Wayo oh Wayo wayo wayo
From president
Why oh wayo wayo wayo
I say na wetin dem do us
Wayo oh Wayo wayo wayo
Governor's
Why oh wayo wayo wayo
I say na wetin dem be o
Wayo oh Wayo wayo wayo
Senators
Why oh wayo wayo wayo
I say na wetin dem play us
Wayo oh Wayo wayo wayo
Ministers
Why oh wayo wayo wayo
See dem watch people Dey suffer
Wayo oh Wayo wayo wayo
Some be criminals
Why oh Wayo wayo wayo
Some na the thief wey Dey rule us
Wayo oh Wayo wayo wayo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oluwasegun Oluyemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wayo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wayo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11186326/Vickeyblue/Wayo>.

    Missing lyrics by Vickeyblue?

    Know any other songs by Vickeyblue? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which broadway musical has the song “Loud”?
    A Hamilton
    B Frozen
    C Matilda
    D Wicked

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vickeyblue tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!