Reason You

Rema

2 fans

Rema

Rema or Remas or REMA may refer more »


3:27

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Another banger

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want 
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (ayy)
I no go reason you
I no go reason you (I no, I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want 
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (yeah)
I no go reason you (yeah)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Divine Ikubor, Alex Lustig

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Reason You Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Reason You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10621014/Rema/Reason+You>.

    Missing lyrics by Rema?

    Know any other songs by Rema? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the most popular song of 1983?
    A Every Breath You Take by The Police
    B Total Eclipse of the Heart by Bonnie Tyler
    C Billie Jean by Michael Jackson
    D Come On Eileen by Dexys Midnight Runners

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Rema's

    Upcoming Events

    »
    Rema tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!