Swearing In
Flexy J
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
I mustafa emeka olu oghenegare I do solemnly swear That I'll faithfully execute the office of the president of Nigeria And will do the best of my ability To preserve protect and defend the constitution of nigeria Shut up Time don reach when dem go stop To dey swear in with bible Dem go swear say dem go do heaven and earth Tenure end nothing to show So put bible and quran aside Iman dress Bishop dress This na time to swear in with juju We go swear dem by ourselves Small small children Old mama dem Naked face you Stand with one leg Bend yanch face you Begin swear you in With big big juju Amadioha ogun Aziza ayelala All the big big juju for 9ja Nai dem go take swear you in Make we see Make we see Make we see Wetin go happen Make we see the outcome Because dem nor cor dey fear god When dem swear dem in with bible Dem go still increase oil price Destabilize 9ja Economy dey crumble Now dem go dey use juju dey swear dem in All the big big juju wen hate each other Table your matter Dem go kill you if you error for 9ja When dem swear you in You nor fit fulfill your promise You don die ahhh All dem old mama nakedness wey squeeze With the small small children kwashiorkor belle Gather face you With their empty stomach With tears from their eyes Gather face you Swear you in And if you nor fit do wetin you promise You go die put Now see all of dem Dem dey flex dey go Embezzling strategies Carry our 9ja money go other countries Leaving 9ja people in these hungry streets But now wen we wan start to dey use juju Make we see wetin dem go do Time don reach when dem go stop To dey swear in with bible Dem go swear say dem go do heaven and earth Tenure end nothing to show So put bible and quran aside Iman dress Bishop dress This na time to swear in with juju We go swear dem by ourselves Small small children Old mama dem Naked face you Stand with one leg Bend yanch face you Begin swear you in With big big juju Amadioha ogun Aziza ayelala All the big big juju for 9ja Nai dem go take swear you in Make we see Dem go dey talk dey swear Dey make a lot of promises But wen dem swear dem in Dem go fail all the promises Tell me wetin go make 9ja good When the people wen dey rule Nor wan know if you get to chew Ohh Na that be the reason Why we need this juju policy Bad minded people go run away from politics Swear in that man wen go make 9ja good Provide jobs and a lot of food And make the rich and the poor Cruise dey deuce ohh Ohhhhhh Now election is by the side People dey cast their vote Some dey campaign Yet dem still dey shoot people dey die All the old mama and the kwashiorkor children Dem don naked down I hope you're ready for swearing in ceremony Abi you change your mind If I hear am You get the heart You get the heart You wan die This nor be bible and quran time This na big big juju time For your mind you win the election Oya come here make you stand Make we swear you in with juju Make we see wetin you go do Ohhh Time don reach when dem go stop To dey swear in with bible Dem go swear say dem go do heaven and earth Tenure end nothing to show So put bible and quran aside Iman dress Bishop dress This na time to swear in with juju We go swear dem by ourselves Small small children Old mama dem Naked face you Stand with one leg Bend yanch face you Begin swear you in With big big juju Amadioha ogun Aziza ayelala All the big big juju for 9ja Nai dem go take swear you in Make we see
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Swearing In Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10520222/Flexy+J/Swearing+In>.
Discuss the Swearing In Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In