Girls
SnugBeatz
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Oh no no no Ya ya ya All this girls Dem no like jumping okada Put a call make she come She go begin dey order for Uber Dem be gwumpiti gwumpiti Ashana Ashana Dem be ololo ololo Money for hand Back for ground o She think say me dey work for bank o Monica Wetin be dat o eh eh eh You no wan work but you want to chop Shey you never say money no dey for Lagos Urgent two k is allowed Fake transaction is allowed Credit alert is allowed Money no dey is allowed Wetin dey worry you dey for your back Goodness and mercy Agadize is allowed yeah All this girls Dem no like jumping okada Put a call make she come She go begin dey order for Uber Dem be gwumpiti gwumpiti Ashana Ashana Dem be ololo ololo Oya gimme front Gimme back Funmi center I wan to nak Give me yam Give me beans Give me plantain I want to chop o SnugBeatz pun di riidiim againnn D'mic Beatz wasere
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Girls Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10412133/SnugBeatz/Girls>.
Discuss the Girls Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In