E get why (feat. Min.Progress)
Chris Promise Musik
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
If you for your former You will lose formation My Guy no they play big boy For this praise session The things we dey do no be child's Play The praise we dey jam no be card play You want to know the reason we do what we do when we gather to praise God E get why E get why E get why oh Maka why No be physical something Ihe anyi n'eme Obu ihe nmuo Egwu anyi n'agba Obu egwu nmuo Onye anyi n'efe Obu oke nmuo Onye anyi n'achuru aja Ehhhhh! Obu oke nmuo Nwanne k'anyi chuwa aja K'anyi chuwa aja K'anyi chuwa aja Maka why No be physical something Oke nmuo k'anyi n'efe He's grace is spiritual efe In my down moments He lifts me up and disregards All comment Na you they make me dey sing Your grace they make me dey dance Your favour dey make me dey praise I they jump I they clap I they jolly they serve you So when you see me they praise No be say me I they craze So when you see me do this and that my brother E get why E get why oh E get why E get why Maka why No be physical something Ihe anyi n'eme Obu ihe nmuo Egwu anyi n'agba Obu egwu nmuo Onye anyi n'efe Obu oke nmuo Onye anyi n'achuru aja Ehhhhh! Obu oke nmuo Nwanne k'anyi chuwa aja K'anyi chuwa aja K'anyi chuwa aja Maka why No be physical something Come on now everybody Let's give the Lord our dance na!
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"E get why (feat. Min.Progress) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10216246/Chris+Promise+Musik/E+get+why+%28feat.+Min.Progress%29>.
Discuss the E get why (feat. Min.Progress) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In