Brodo (feat. E.L)

Kev the Topic

0 fans

Kev the Topic


3:36

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah
Topic
Mmm, By any means
(Stalin on the beat), Go
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
I tire dey lose
Make you no tell me say make I be patient I no go fit stop
Cos I tire dey put in the time, not making a dime and watching it flop
If it no be the pray wey mummy dey pray
I swear walahi we go rob
And I tire dey hear say I get the wave but somehow I no dey see top
If it's free, tell them no
I dey hung, make them give me dough
It's embarrassing being continuously broke in my twenties chale I dey grow
Afi nɛɛ no more dulling
Afi nɛɛ any weapon against me falling
Afi nɛɛ money calling
Afi nɛɛ no more bench warming straight balling
Go
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
I told the waiter just give me a glass of water
I no get the money for henny
Flipping that water into wine is the goal
Hustling still no fit pay we a penny
My woman tire dey sweat, the grind dey cher
She pick up ein bag wey she lef
Bomber dey pull up on am with ein ref
There nor it set, she gbele ein skirt
It dey bash, them steal my girl right before my eyes so
Sugar daddy three points
Afi nɛɛ naa chale we go equalize bro
This one is for my niggas in the streets, ten toes who don't ever plan to back out
Make you never ever back down
Cos afi nɛɛ allow cash out, cash out, cash out,cash out
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
No delay , chale wona eye red, no be play
Afi nɛɛ ten million dollar, chale holla, bɛ ona money dey
Loyalty honor so e dey, me and my boys dey low key ey
Everyday na so we pray, we go dey wey plenty money dey
And I say
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
(Wɔ baa na brodo eh)
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
Afi nɛɛ naa chale wɔ baa na brodo
Afi nɛɛ wɔ baa na money come your way
Afi nɛɛ no more hustle for the dough, dough
Afi nɛɛ won ye wala no delay
Mmm, Topic, yhh, It's E.L baby eh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Elom Adablah, Kelvin Abiemo

Lyrics © DistroKid, BMG Rights Management

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Brodo (feat. E.L) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Brodo (feat. E.L) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10213982/Kev+the+Topic/Brodo+%28feat.+E.L%29>.

    Missing lyrics by Kev the Topic?

    Know any other songs by Kev the Topic? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which guitarist replaced Ritchie Blackmore in Deep Purple?
    A Tommy Bolin
    B Glenn Hughes
    C Joe Walsh
    D Ian Hunter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kev the Topic tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!