HIGH

Marc D' Mayor

0 fans

Marc D' Mayor


3:31

 Struggling with HIGH? Become a better singer in 30 days with these videos!

Take e shoe comot for leg e wajo jo jo jo
Sapa no dey finish level am so so so
E fit get as e be sometimes mi o mo o
Life na step by step o make we kpakurumo
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
High
Hail my guy no be lie
Tell the babe say she fine
High
My guy you know we must high
Tell the babe say she fine
No take am personally when nobody dey for you
So do you best my G
This life na per head my G
Na the game we play so just play the game
Me no send what the bad man say
If i do dem say i do again
Tap the vibe make you go insane
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele
make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele
Lets go
High
hail my guy no be lie
Tell the babe say she fine
High
My guy you know we must high
Tell the babe say she fine
make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele
make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Peter Aguinam

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HIGH Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HIGH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10213824/Marc+D%27+Mayor/HIGH>.

    Missing lyrics by Marc D' Mayor?

    Know any other songs by Marc D' Mayor? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    REM: “I thought that I heard you laughing. I thought that I heard you sing. I think I thought I saw you ____”.
    A try
    B cry
    C fly
    D lie

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Marc D' Mayor tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    HIGH

    »