Timaya - Buru

Timaya

3 fans

Timaya

A dancehall, afrobeats and Hip-hop singer rating among the head singers in Nigeria. He was a church choir and start music with a hit come in. From nowhere he is now something big


Year:
2020
454 
#4

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ooh aii
Wetin dey save me na my most high
Nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most-high
For this life, nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people waiting for you to fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people dey pray make Timaya fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos me agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most-high
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
That's why for this life me I can't ever give up oo
No mind them (eii eh)
Nana we eh mia kado eh
Every time I leave you say I say
Nothing can be bigger than my God oh
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Dem say I no go go far (right)
Now I don dey go higher (yeah)
Dem say I no go see front
Whenever I come me I just dey drop fire (chulo)
No mind them (eh eh)
The people just dey envy
Dem wan shut down (chulo eh)
Telling me say I no go go far (papi)
Me ah my name is not Lucifer (ouh oh)
Nothing can be bigger than my God o
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para eh
Aii aii yeh
Nana we eh mia kado eh
Agam e buru hallelujah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

 

Submitted by ValidVibes on March 19, 2021

Discuss these Timaya - Buru Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Timaya - Buru Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/104307/Timaya/Timaya+-+Buru>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Timaya - Buru

    116.6K
    1,544     19

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Ten2Five famous for?
    A I Will Fly
    B Banana
    C I Do Care
    D Yours

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!