Joeboy - Better Thing

Joeboy

2 fans

Joeboy

Joseph Akinwale Akinfenwa , known professionally as Joeboy , is a Nigerian singer and songwriter. Mr.Eazi of record label "Empawa Africa " discovered him in 2017. His genre of music is that of Afro pop and R&B. He was born on 21st May 1997 in Lagos State, Nigeria. He is currently 23 years old..


Year:
2021
288 
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no

Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle Dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing

Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Written by: Joeboy

Submitted by ValidVibes on February 08, 2021

Discuss these Joeboy - Better Thing Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Joeboy - Better Thing Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/101655/Joeboy/Joeboy+-+Better+Thing>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Joeboy - Better Thing

    16,774
    739     3

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the lyrics for "The Sound of Silence"?
    A None of them
    B Simon & Garfunkel
    C Art Garfunkel
    D Paul Simon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!