Song parody of
Question For You
by Ofego
Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Question For You song by Ofego.
Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!
Ofego
O to the F to the E to the G to the O
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
Is a question
You can answer it now
Or answer it later
When dem dey come
We discuss
How e go be
But as dem enter
The story change
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
I nor know why
Is so hard to do
What you said
When you were campaigning
You said you
Make things change
But as you got in
You changed your mind
Instead of building the nation
You started building
Your tummy
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Ofego
O to the F to the E to the G to the O
Ofego
O to the F to the E to the G to the O
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
Is a question
You can answer it now
Or answer it later
When dem dey come
We discuss
How e go be
But as dem enter
The story change
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
I nor know why
Is so hard to do
What you said
When you were campaigning
You said you
Make things change
But as you got in
You changed your mind
Instead of building the nation
You started building
Your tummy
Upon all wetin we talk
Dem no wan hear
Ofego
O to the F to the E to the G to the O