Song parody of

One Day

by Eldee

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the One Day song by Eldee.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

I have a dream that one day The children of this great nation Will look forward to a much brighter future One day we can fully utilize the resources of this great nation To its full potential I have a dream One day one day E go better for Naija Money go circulate light go dey One day one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey I for like make e be today It's still the same guys Still the same lies Still the same breed Still the same greed Still the same promise Ten years in office Make no change Except for their pockets They really don't care And we don't either We'd rather just chill Watch them deceive us Trust in God that's what they teach us To idolize leaders ballers preachers And don't ask questions or else they'll kill Watch them loot they rob they steal All the resources under our nose Cant blame em its the position we chose We stay subdued modern day slaves Living like shit in these modern day caves We must say no that's the solution New day new way due revolution One day one day E go better for Naija Money go circulate light go dey One day one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey I for like make e be today Its been about 50yrs of this struggle Its been a long time we've been on this hustle Its almost as if say we no wan grow People dey lead us just to get dough Cos if light no dey generator must sell And if you get gen you must buy fuel And to buy fuel no be small matter Without borehole you no fit get clean water So poor man suppose to do business How small child suppose to fight sickness If for hospital drugs no dey And if you get wound you must first pay Now our education don dey fall short All skilled workers just wan comot This kind system e no sustainable It is not sustainable One day one day E go better for naija money go circulate light go dey One day one day We no go need to ja comot naija Omo e don tey I for like make e be today Eh me I go yarn I go still dey speak my mind For all the basic amenities my people dey find Our children dey die our wives dey cry And it's all due to the corruption We must say no no to all bad politicians No no to bad government officials No no to all man wey suppose dey work we dey thief money Healthcare is so bad mortality rate is too high Mortality rate is too high Good road e no dey for road my people too pae For road my people dey too die Clean water to drink good house to sleep Electricity and security My brother all these things na basic amenity Na basic amenity One day one day E go better for Naija Money go circulate light go dey One day one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey I for like make e be today One day one day E go better for Naija Money go circulate light go dey One day one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey I for like make e be today E go better For Naija

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

One Day

179.3K
1,179     21

Quiz

Are you a music master?

»
Which movie soundtrack brought second life to "Girl, You'll Be a Woman Soon"?
A Shawshank Redemption
B Reservoir Dogs
C Pulp Fiction
D Snatch

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Eldee tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io

Movies soundtrack

One Day

»