Jo

by Richie Rhemmy

Afropop sensation




As the party  don start 
All my people don turn to yawa 
(Yawa jo)
Me I must to fajii tonight 
Cos me I no be loner 
(Yeah yeah ) 
Me and guys on a low 
Wanna vibe till whenever
(Gbe body ) 
Omo nah God we Dey keep us
From January down to December Wouh ouh 
So me I want to jo 
Party all night long 
Sipping on my Hennessy 
Go down on a low 
So me I want to jo 
Party all night long 
Sipping on my Hennessy 
Go down on a low wouh ouh
As me step inna the place 
All of them girls 
Start to screaming my name 
Shawty be Dey light my face
She trynna  keep in 
Make it all night dancing 
As me step inna the place 
All of them girls 
Start to screaming my name 
Shawty be Dey light my face
She trynna keep in 
Make it all night dancing

Monike jo 
Jo jo 
Monike jo 
Party turner 
We Dey make Dem jo 
All the bad man 
Dem Dey fan like craze oh 
We chopping Connie  like chase oh 
Biko looku my face oh 
Anike ***********
We dey dangbana 
 chopping like craze oh wohuwo ye oh ! 

blessings on a low
Momma been Dey tell me 
You can get it if you hope
Now people wey Dey doubt here 
Don Dey love 
Oluwa been Dey cover 
And  we vibe and turning up  
From osun to London Town 
We Dey make  everywhere Dey catch fire 
we don turn party rocker 
Blessing everywhere 
We no see the haters 
Now dem Dey jo
Give them all the vibe 
Dem Dey dance to the sound 
J’mapelle Richie Rhemmy 
why you come Dey act 
Like you don’t know me 
When we Dey for kalakuta
Burning all the ganja
We Dey freak in when she’s a puta
Go shawty , go shawty ************
*************
Make every place just Dey boil 
Catch fire eh oh 
Gba my dollar eh ohh

As me step inna the place 
All of them girls 
Start to screaming my name 
Shawty be Dey light my face
She trynna keep in 
Make it all night dancing
As me step inna the place 
All of them girls 
Start to screaming my name 
Shawty be Dey light my face
She trynna keep in 
Make it all night dancing

Monike jo 
Jo jo 
Monike jo 
Party turner 
We Dey make Dem jo 
All the bad man 
Dem Dey fan like craze oh 
We chopping Connie  like chase oh 
Biko looku my face oh 
Anike ***************
We dey dangbana 
 chopping like craze oh wohuwo yeh oh !

Written by: Akorede Taofeek Tope

Submitted on: August 11, 2020

© Lyrics.com