Poverty Die

by A SQUARE




Intro:
Hmmm!
A square
Na na na na!
Mogba pe iwo lo dami o!
I get anybody but you o!
A square sabi sing song o!
Ye ye ye yeeeeh! 


Verse1:
Different people, different person oh
Diffrent work, different stress oh
Everywhere wey I go oh! I Dey pray make favour follow me oh, 
Tin ba ji lowuro moma be oluwa mio! 
Mama je Kin rogun alakoba, 
Kogun aye mi fail, ki ire ayo mide. 
Baba sanu mi kode gbadura
Ye!!!

Rhymes:
 I praise you all day! 
Everytime I sleep, everytime I wake, 
Opo la de josun ee! 
Bimo se jisaye kodese mimose mio, 
Waka waka everyday, 
Man must to chop
So I gat to work! 
Make e no dey be like say! 
Wey my friend dey spend
Me go just dey look am eh! 

Chorus:
 Make my life better! 
Everything my hand touch make it prosper, 
As I dey climb the ladder! 
I dey pray make baba God move me high-high, 
No 1 in every town now! 
Kanma gborin mi even outside Nigeria, 
Baba pass me the raba(money)!
I dey  pray make poverty die die die die. 

(Interlude) let me hear the horn say!!! 
Na na na na na
Baba tete pick my call ojo nlo o
I no wan beg oh, I no wan borrow yeye!!


Verse2:
Enito ma mu ile aye mi set o
Baba jeka pade  komape o, 
Tinba seto jeko ma set o
Kayemi dun, kope,  kope o, 
Tinba solorin otisumi faa
Tinba sobadan osi tisumi paa, 
Make my enemy no fit use me paa
Baba God blessing no go pass me by.
Yee!!!

Rhymes:
I praise you all day! 
Evertime I sleep, everytime I wake
Opo la de josun e! 
Bimo se jisaye kodese mimose mio, 
Waka waka everyday! 
Man must to chop
So I gat to work, 
Make e no be like say!
When my friend dey spend, 
Me go just dey look am eh! 

Chorus:
Make my life better! 
Everything my hand touch make it prosper, 
As I dey climb the ladder! 
I dey pray make baba God move me high-high, 
No 1 in every town now! 
Kanma gborin mi even outside nigeria, 
Baba pass me the raba(Money)!
I dey pray make poverty die die die die. 

(Interlude)  let me hear the horn say!! 
Na na na na na
Baba tete pick my call ojo nlo!
I no wan beg oh,  I no wan borrow yeye!

Oh ye  ye!!!

Outro:
Sirwee ola, poverty die die
G. Dammy,  Heyus poverty die die
Jee-frosh, Brain vibez poverty die die
All my friends, family, fans everywhere 
Pray say!!! 
 Poverty die die die die.

Written by: A SQUARE

Submitted by: Asquareamander on July 04, 2021

© Lyrics.com