Ofego O to the F to the E to the G to the O Upon all wetin we talk Dem no wan hear Upon all wetin we talk Dem no wan hear Which kind leaders we get Which kind leaders we get Question For you and me Question For you and me Is a question You can answer it now Or answer it later When dem dey come We discuss How e go be But as dem enter The story change Upon all wetin we talk Dem no wan hear Upon all wetin we talk Dem no wan hear Which kind leaders we get Which kind leaders we get Question For you and me Question For you and me I nor know why Is so hard to do What you said When you were campaigning You said you Make things change But as you got in You changed your mind Instead of building the nation You started building Your tummy Upon all wetin we talk Dem no wan hear Ofego O to the F to the E to the G to the O
Written by: Oghenefegor Akpe
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
© Lyrics.com