Lyrics:
my name
Poverty stay away from me
Jah jah bless me
Nyomo Ei
Ha ni ma na shika
Stay Rich Till I Kpeme
Stay Rich Till I Kpeme
Stay Rich Till I Kpeme
Yeah
And if I go dey without you
Omo I fit kpeme oh
And as I come dey without you
My love I don kpeme oh
And if I go dey without you
Omo I fit kpeme oh
no
Walaahi, I go killi, killi for your body
I go kpeme, kpeme for your body
If you try me, kamikaze, yeah
Walaahi, I go killi, killi for your body
I go
for don
Kpeme kpeme
I for don
Kpeme kpeme
Tada da da da da da
Da da da da da
Thank God God no be man
Tada da da da da da
Da da da da da
Hallelujah oh
(ayox2)
Who go kpeme go still
Kpeme say the hustle get e two ways, who go kpeme go still kpeme either be patient or you tie lace
Chorus
Salt water holy
Tell me wetin I gain if I no live life
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)
you leave me I go kpeme o
If you leave me I go kpeme
It's the love that you show to me
It's the things that you do for me
And you are my everything
If
life for Don kpeme
This Hof you much ooh
I bless your holy name.
Girl if I leave you make I kpeme
I no go play you like Pele
I dey come I dey cele
Me I want to give you belle
Cause I dey feel how we dey connect.
From Badagary to Seme
Our love no be Tente
Bad Bele them go Kpeme
Make we go Jeje
From Badagary to Seme
Our love no be Tente
Bad Bele them go Kpeme
Oya
kpeme
Thank God
God no be man oh
Because if man be God ohh
I for done die oh
I for done kpeme
Many people don die oh
Others dey just dey cry oh
But me I
As I no get Simon
(Mhmm)
Nobody to impress, I dey live to kpeme
As I dey nobody know
Whether I dey die cause e no dey show
Nothing bring joy only igbo
So
olorun El'Morijah
If e no be God where i for dey today
I for don die i for don kpeme
If e no be God who i go praise
I for don die i for don kpeme
Esè
Them been dig pit for me
Make I fall inside
Them been plann am well
Make i kpeme
E still dy shock Them
Why you bless me like this
Now I can shout
Acting like I don't have choice
Thank God God no be man o
'Cause if God be man o I for don die aeyeaa
I for don kpeme o
Thank God, God not be man
lara bi rahman jargo high fashion & gucci in my camaro
Àwòn temi bad eruku ni mo bato
Make the boy no go fail kinma paaro lo
Make the boy no kpeme
Make
Abi you no dey pray for blessings
Shey them send you ni
Abi they send you gan
I dey thank god God no be human oh
Cos I for don kpeme
I dey thank god God
Oluwa ma fi temi ye wọn ye wọn
Emi ko fẹ kpeme oh
To Olowa ba ti ji mi jeje oh
Mo ji mo sise kin le di enikan
Oluwa ma fi temi ye wọn ye wọn
Double
if no be you ooo
wey dey Gimme Grace
I for don kpeme, I for don kpeme o
if no be you
wey dey Run my Race
I for don fade o, I for don kpeme o
na you
wanna be global
So I thank jehovah
I'm about taking over
I just wanna be global
Just wanna be global
Ah ah aye oo kpeme
Ah aye oo kpeme
Many things don
Make u no let ur dream,die dey go like dat
Make u no let ur dream,kpeme dey go like dat oo(u know I am faymouz and i am smart oo)
I face reality
relate
Vanessa, Theresa, for your matter I go kpeme like one chance
Lady Silva, Mona Lisa, I need your love, gimme gimme gimme one chance... Ha-ha
Body
disturb my peace
Oh no no YE, Oh no no I no wan nobody come Dey disturb my peace
I don high, I don kpeme oh
I don kpef and I don jogodo
I don high, I don
Oye serious ah
Odrive me crazy
Chick yi fast and furious ah
You dey jealous ah
Trust me we no go kpeme
Oye yaw buh we no go kpeme
Kpeme
Kpeme eeya
Discuss these kpeme Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In