Many Things

Luciano

8 fans

Luciano

Luciano (born Patrick Großmann; 28 January 1994) is a German rapper of Mozambican descent from Berlin. Known for his contributions to the German hip-hop scene. more »


4:06
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
 
As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Children dey die more and more (As time dey go)
No food to eat (As time dey go)
No light to see (As time dey go)
No water to drink (As time dey go)
Nowhere to stay (As time dey go)
 
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
 
When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I see the oga of police in prison for stealing
When I hear education minister in scandal for stealing
 
When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people
 
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
 
When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say
 
You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You go see the suffering (Lo ri si ri si)
Suffering of the people (Lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
 
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics © BMG Rights Management, LILI LOUISE MUSIQUE

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Many Things Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Many Things Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/7744574/Luciano/Many+Things>.

    Missing lyrics by Luciano?

    Know any other songs by Luciano? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Many Things

    713
    5     0

    Album

    Jah Words [UK]

    • #2
      Many Things

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of The Beatles’ first album?
    A Help!
    B The Beatles
    C Abbey Road
    D Please Please Me

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Luciano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!