20 10 20
Burna Boy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
(The ELEMENTS) (Oh Dj play that again) Shey you never hear About the things wey happen there Abi your eye never clear Mankind so wicked Let's talk about my government Open your mind and your ears Wetin happen Shey na jazz o Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter Twentieth of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water o, water runaway my eye Nothing you go talk wey go justify the case of their murder The Chief of Staff, the commander And the army wey carry order Mr. President, Mr. Governor Godfather, gbo gbo ijoba All your atrocities All of your corner corner Make all the deadbody disturb you for your dreams The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter 'Cause you no go get job if you no know Godfather The Chief of Staff, the commander And the army wey carry order Mr. President, Mr. Governor Godfather, gbo gbo ijoba All your atrocities All of your corner corner Make all the deadbody disturb you for your dream Twentieth of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water o, water runaway my eye Nothing you go talk wey go justify the case of their murder We give them many chances Dem fail my people And When we cry for justice Them kill my people Walahi all of you Their lives are on you We no go ever forget all the youths Wey die for tollgate Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye No problem, no problem Everyone stay down, stay down, stay down (Let the boy, let the boy get off the light) How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed Twentieth of October 2020
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu
Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"20 10 20 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/37710739/Burna+Boy/20+10+20>.
Discuss the 20 10 20 Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In