Ease Your Mind

StarBoy, Kel P, Wizkid

1 fan

Wizkid

Ayodeji Ibrahim Balogun (born 16 July 1990), known professionally as Wizkid (sometimes stylized as WizKid), Wizzy or Starboy, is a Nigerian singer and songwriter. One of Africa's biggest artists, Wizkid is the most decorated Nigerian artist ever (the most decorated African artist internationally), and one of the most revolutionary Afro-pop artists of the modern era. Wizkid Wizkid performing at the Desire album launch concert in 2013 Wizkid performing at the Desire album launch concert in 2013 Background information Birth name Ayodeji Ibrahim Balogun Also known as Lil PrinzWizzyStarboyMachalaDaddy YoBaba NlaEleniyan Born 16 July 1990 (age 30) Surulere, Lagos, Lagos State, Nigeria Genres AfrobeatsAfrobeatreggaedancehallR&Bhip-hoppop Occupation(s) Singerson… more »


3:05
897 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(It's Kel-P vibes)

Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realize
Sey, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey bus', they can't open their jaws

Some days, it fi be like sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
 
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah
 
Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places, even man never reach
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See StarBoy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fi be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
 
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah

(Mix Monster)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Udoma Peter Kelvin Amba

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ease Your Mind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ease Your Mind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/37246629/Wizkid/Ease+Your+Mind>.

    Missing lyrics by Wizkid?

    Know any other songs by Wizkid? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ease Your Mind

    485.4K
    5,708     75

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A Why Don't We
    B AC/DC
    C One Direction
    D BTS

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Wizkid's

    Upcoming Events

    »
    Wizkid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!