Cooking Pot
Orezi Buy This Song
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Yea yea yea Good to go Mr Raggamofin woo ooh Alcohol is sweet But if you drink am too much na problem Aah ya ya yaah No go dey do like Kunle Anytime wey he drink he go dey touch woman He dey cause embarrassment for the family eeyah I know say you like woman So far dem save a wife for a girlfriend I stop dey commit fornication Na real matter ooh I tell Nkechi say afunrum gi nayan She say Orezi omo na the mayan I say baby shay you go follow me go mayan She say show me the money and we no go wanyan Yawa dey ooh yawa dey ooh Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh Who carry meat on the cooking pot I no know ooh we no know ooh I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh Who carry meat on the cooking pot ye eeh eh I no know ooh we no know ooh I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh Waka waka baby waka waka waka waka Waka waka baby eeh waka waka waka waka Any where e dey happen she dey for there You get money she want her share 247 she dey hotel Ejiro eye girl open ooh she no dey fear If fornication too much you go carry gonor You no dey use condom you go gety gonor No forget HIV dey for igboro So take am easy when you dey shout yolo Aye nreti eleya mi ooh bo lo fi t'Oluwa sii E nje jaiye ori mi ooh e fun mi l'Hennessy Yawa dey ooh yawa dey ooh Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh Who carry meat on the cooking pot I no know ooh we no know ooh I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh we no know ooh Who thief meat on the cooking pot I no know ooh we no know ooh I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh If lady she no one do I beg leave am I beg leave am I beg leave am No dey force am no dey force am And if she agree to open her yash for you Make you use condom use condom use condom Use condom Yawa dey ooh yawa dey ooh Yawa dey ooh yawa dey ooh Who carry meat from the cooking pot eh eh Who get it money wey dem see for eden born You be thief ooh you be thief You be thief ooh you be thief
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: OREZI ALLEN ESEGINE
Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
"Cooking Pot Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2021. Web. 23 Jan. 2021. <https://www.lyrics.com/lyric/37243433/Orezi>.