Ye
Burna Boy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah My nigga, die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah My nigga Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah yeah, yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Ahn ahn (tell me, tell me) My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing Ah, make you know say Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Different tings dem happening Schemes and packaging Inna one night, fourshows I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller That's my bro; my family Frozen chains, when it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be commissioner, I be head of state But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing Oluwaburna, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah yeah, yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah yeah, yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Olaeye Ayobami Oladapo
Lyrics © SYLECTIVE PUBLISHING, BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Peermusic Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
15 facts about this song
Genre Classification"Ye" by Burna Boy is predominantly classified as Afrobeat, a music genre that combines traditional Nigerian music, jazz, highlife, funk, and choral group vocals.
|
Album Association"Ye" is a song from Burna Boy's third studio album "Outside" which was released in 2018.
|
Chart Performance"Ye" went on to peak at number 26 on Billboard’s “Mainstream R&B/Hip-Hop Airplay” chart.
|
Accidental Fame FactorIts popularity surged after the release of the album by Kanye West with the same name "Ye" in June 2018, as fans mistakenly clicked on Burna Boy's song while looking for Kanye's new album.
|
Lyrics MeaningThe song "Ye" is about Burna Boy's aspiration to achieve as much wealth as possible while still living a life devoted to enjoyment.
|
Critic Recognition"Ye" was named by many critics as one of the best songs of 2018.
|
Award Recognition“Ye” later won Song of the Year and Listener’s Choice at the 2019 Soundcity MVP Awards Festival.
|
Certification StatusIn 2020, the song earned Burna Boy a gold certificate in Canada, verifying that "Ye" sold more than 40,000 copies there.
|
Music Video FilmingThe music video was shot in Lagos, Nigeria, and features various Nigerian cultures and dances.
|
Global ImpactThe song became a symbol of resistance during the EndSARS protests in Nigeria in 2020.
|
Remix ReleasesSeveral remixes of the song, by various artists, have been released, demonstrating its widespread popularity and influence.
|
Spotify StreamsAs of December 2021, "Ye" had over 140 million plays on Spotify, indicating the song's enduring appeal.
|
Live PerformancesWhen performed live, "Ye" typically prompts a significant sing-along response, demonstrating the song's resonance with its audience.
|
Sociopolitical CommentaryAside from its catchy tune, "Ye" is commended for Burna Boy's use of music to reflect and comment on broader societal and political issues in Nigeria.
|
Nigeria's National AnthemThe song is often referred to as "Nigeria's National Anthem" due to its popularity and the relatability of its lyrics with many Nigerians.
|
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ye Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36711505/Burna+Boy/Ye>.
Discuss the Ye Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In