Ja Ara E

Burna Boy, Beyoncé

68 fans

Beyoncé

Beyoncé Giselle Knowles-Carter (born September 4, 1981) is an American singer, songwriter, record producer and actress. Born and raised in Houston, Texas, she performed in various singing and dancing competitions as a child, and rose to fame in the late 1990s as lead singer of R&B girl-group Destiny's Child. Managed by her father, Mathew Knowles, the group became one of the world's best-selling girl groups of all time. Their hiatus saw the release of Beyoncé's debut album, Dangerously in Love (2003), which established her as a solo artist worldwide, earned five Grammy Awards and featured the Billboard Hot 100 number-one singles "Crazy in Love" and "Baby Boy". more »


Year:
2019
3:10
2,276 
#21

 Struggling with Ja Ara E? Become a better singer in 30 days with these videos!

(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)

Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept

Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh, ja ara
If you no know yourself you go lost o
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros o
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara

Your body go rest o (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept 

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh, ja ara
If you no know yourself you go lost o
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros o
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept o

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
Ko jupa, ko jupa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Beyonce Gisselle Knowles, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Femi Anikulapo Kuti

Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ja Ara E Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ja Ara E Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Mar. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36400716/Beyonc%C3%A9/Ja+Ara+E>.

    Missing lyrics by Beyoncé?

    Know any other songs by Beyoncé? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ja Ara E

    2.2M
    21,448     671

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A shank in his side
    B gang of convicts
    C bullet in his back
    D black eye

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Beyoncé's

    Upcoming Events

    »
    Beyoncé tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!