Unknown Gunmen

Dotman

0 fans

Dotman

Olatunji Oladotun Alade (born in c. 1993 in Ogun State, Nigeria), popularly known as Dotman, is a Nigerian singer, rapper, performer and the CEO of 808 Recordz. He is most famous for his hit singles "Akube", "My Woman", "Afro Girl" and "Omoge". more »


 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Kuraja 
Yeah 3x 

Lekki massacre yeah we still dey ask
Who gave the order them no won talk 
Unknown Gunmen all around the country 
Many shot dead inna Catholic Church 

Terrorist from Libya trained in Mali
Which kind story just imagine 
O boy dey just dey shoot us one by one 
And them dey tell us make we no buy gun 

Una don dey promise cos of election 
Ara yin o ya e need injection 
All my people them need protection 
No salary talk less of pension 

You go to school omo na asuu strike 
Many people dey commit suicide 
If bandits don dey kidnap pastor 
Ki wa ni ki awon omo ijo wa so 

My brother my sister Nigeria too hard 
Every single day na yawa 
That na why small small boys them dey find loader 
Wey go fit to bless their aza 

Omo ko easy inna the trench
Many ballers sitting on the bench 
We are still powerless with the PVC 
Democracy Issa robbery 

Lekki massacre yeah we still dey ask
Who gave the order them no won talk 
Unknown Gunmen all around the country 
Many shot dead inna Catholic Church 

Terrorist from Libya trained in Mali
Which kind story just imagine 
O boy dey just dey shoot us one by one 
Me and my niggas we dey go buy gun 

Una don dey promise cos of election 
Ara yin o ya e need injection 
All my people them need protection 
No salary talk less of pension 

You go to school omo na asuu strike 
Many people dey commit suicide 
If bandits don dey kidnap pastor 
Ki wa ni ki awon omo ijo wa so 

Omo Naija le gan o le gan 
O le o le 
Naija le gan o le gan 
O le o le 
Naija nira gan o le
O nira o le 
O le o le 
Naija le e

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Unknown Gunmen Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Unknown Gunmen Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9955119/Dotman/Unknown+Gunmen>.

    Missing lyrics by Dotman?

    Know any other songs by Dotman? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of Eddie Van Halen’s favorite guitar?
    A Striper
    B Frankenstrat
    C Eruption
    D EVH1

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dotman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!