Call Police (No No No)

Obee Slim

0 fans

Obee Slim


2:30
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Dibi dibidi di da daeee ann
Slim for dem ears dem know
Sing for dem ears dem know
Nothing wey dem wan tell me
See I don make my mind already
Na your love wey dey boost my energy
Energy aaahhh aaaaa
Iwoni Komi my melanin
If you dey my yard all my pain go vanish
This kind love way man never see (Man never see)
Wa fumimi kokoro o
Iwoni omo tonso ro o
Obebi jeka malo o
Shileku omotonso, omotonso
Wa fumimi kokoro o
Iwoni omo tonso ro o
Obebi jeka malo o
Shileku omotonso, omotonso
Let me go your way
I don do this before, and I wan do it again o
This kind thing wey I involve
E fit e carry my head o
O no no o no no o no no
Call police
O no no o no no o no no
Dem go Call police
Emergency, girl your love e cause emergency o no
Obebi see I nor fit get enough of this your love
Yeah, you know mi nor fih geh
You know say my mind dey there
When nobody else dey
Now make I feel your vibration
If you charge me I go pay
You know say my mind dey there
Wa fumimi kokoro o
Iwoni omo tonso o
Obebi jeka malo o
Shileku omotonso, omotonso
Let me go your way
I don do this before, and I wan do it again o
This kind thing wey I involve
E fit e carry my head o
O no no o no no o no no
Call police
O no no o no no o no no
Dem go Call police
I don do this before, and I wan do it again o
This kind thing wey I involve
E fit e carry my head o
O no no o no no o no no
Call police
O no no o no no o no no
Dem go Call police

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Obinna Onuoha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Call Police (No No No) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Call Police (No No No) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9147395/Obee+Slim/Call+Police+%28No+No+No%29>.

    Missing lyrics by Obee Slim?

    Know any other songs by Obee Slim? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous guitar brand has a model named the Stratocaster?
    A Didgeridoo
    B Fender
    C Sitar
    D Banjo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Obee Slim tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io