One Life
Wizkid, Maleek Berry
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Berry Berry killing this one Berry murder this Berry pound this (Hey yaa) Berry Berry Berry and Wizzy Maleek Berry yeh Whine on the beat Wizzy baby yeh Aro o o o badman go down See I got one life to live So I go rock am I live am on the low oh oh Moving everyday I no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live I get plenty gbedu And plenty dough oh oh Starboy we no dey slow oh oh Killing the game everyday we no dey go oh oh Man na real badman no need to prove nothing Killing every beat we are here e don tey Shebi na first street wey I dey Wey I hustle for the pay now God don bless my day Now I denge pose Girls dem love my koboko Guys say my music make dem dey choko Starboy takeover the street don dey kolo My music giving them flavour (Flavour) See I gat the flavour (Flavour) See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour (Flavour) See I dey giving them flavour (Flavour) See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain See I got one life to live So I go rock am I live am on the low oh oh Moving everyday I no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live I get plenty gbedu And plenty dough oh oh Starboy we no dey slow oh oh Killing the game everyday we no dey go oh oh Everyday me and money grind I say na money me I just dey fine I like the party me I no dey fat Everyday me I like to shine I get the couple girls wey go die for me And the couple girls wey no dey smile And the girls dem dey steady die for me Dem dey tell me na me dem dey find My music giving them flavour (Flavour) See I gat the flavour (Flavour) See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour (Flavour) See I dey giving them flavour (Flavour) See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain See I got one life to live So I go rock am I live am on the low oh oh Moving everyday I no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live I get plenty gbedu And plenty dough oh oh Starboy we no dey slow oh oh Killing the game everyday we no dey go oh oh Ika poju ninu omo araye So when I hustle I dey keep am on the low oh When you chop don’t let anybody know oh Cos no be everybody happy for your show oh Ika poju ninu omo araye So when I hustle I dey keep am on the low-oh When you chop don’t let anybody know-oh Cos no be everybody happy for your show-oh My music giving them flavour (Flavour) See I gat the flavour (Flavour) See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour (Flavour) See I dey giving them flavour (Flavour) See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain See I got one life to live So I go rock am I live am on the low oh oh Moving everyday I no go slow oh oh Killing the game 20 years we no dey go oh oh One life to live I get plenty gbedu And plenty dough oh oh Starboy we no dey slow oh oh Killing the game everyday we no dey go oh oh
Struggling with One Life? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: AYODEJI BALOGUN, OKUNOLA SHOYEBI, AYODEJI IBRAHIM BALOGUN
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"One Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8416357/Wizkid/One+Life>.
Discuss the One Life Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In