Popping Bottles
WYZE
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jaypizzle production Pull up on the microphone sing song oh(sing song oh) A-R-O-W-O-L-O (Aro oh) Ahhhhh ahhhh Your body dey worthy Your body dey move Your body dey shake (Rotate) Wey you dey gimme Your body on real flick Six in the evening (Owe) Now dem dey see me Even for TV boy so fresh and (dazzit) Nobody fit to run me down now Na me go run dem Sha ti lowo ki speedy na ti lowo That is all I want Baby give you all you want Ki sido sha ti lowo Ki Cashkillzz Sha ti lowo That is all I want Baby give you all you wanttttttt Now they know we popping bottles Girls go dey run the menu Back in the days Dem know no me only bigo Now dem dey feel me yes oh Now they know we popping bottles Girls go dey run the menu Back in the days Dem know no me only bigo No dem dey feel me yes oh Now they know we popping Popping bottles popping Popping bottles popping Say we popping bottles popping Now they know we popping Popping bottles popping Popping bottles popping Say we popping bottles popping Feeling you give to me Baby E dey weak me (ahnnn ahnnn) Giving you love now you put me on a long thing (A-R-O) Your body fronting Your body killing me slowly This gbedu madt ting Put am repeat on a high key yeah yeah Na me go run dem Sha ti lowo Ki speedy na ti lowo That is all I want Baby give you all you want Ki sido sha ti lowo Ki Cashkillzz Sha ti lowo That is all I want Baby give you all you wanttttttt Now they know we popping bottles Girls go dey run the menu Back in the days Dem know no me only bigo Now dem dey feel me yes oh Now they know we popping bottles Girls go dey run the menu Back in the days Dem know no me only bigo Now dem dey feel me yes oh Now they know we popping Popping bottles popping Popping bottles popping Say we popping bottles popping Now they know we popping Popping bottles popping Popping bottles popping Say we popping bottles popping Seeeee Your body fronting Your body killing me slowly This gbedu madt ting Put am repeat on a high key Your body fronting Your body killing me slowly This gbedu madt ting Put am repeat on a high key yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Popping Bottles Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7826192/WYZE/Popping+Bottles>.
Discuss the Popping Bottles Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In