Obawon

J SOUND

0 fans

J SOUND


3:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yebo
Ah yebo yebo

Alala yebo
Ah yebo yebo

No be say make good smell fine
When you chop am e no sweet
As you see me so
As I stand for here musically me I Dey fit
Wetin eyes e never see
Raw pepper and indomie
Money hustling
It is frustrating in this music industry
Wipe away your tears
Make you follow me for gyration
Take away your sorrow
Join me for this celebration

Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now
Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now

Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o ah
Obawon Obawon
O o o o ah

As you see me eyes e don dirty
Mr waiter wey the hennessy
We go groove we no send them o
Gbogbo wa ma fara ki
Enter the Ferrari
You like Bugatti
We go groove we no send them o
Gbo gbo wa ma fara ki

Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now
Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now

Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o ah
Obawon Obawon
O o o o ah

As you see me I ready
To take over the industry
I hope say you soji
You no go want to carry last

Which kind yansh never see
Raw pepper and indomie
Money hustling
It is frustrating in this music industry
Which kind yansh never see
Raw pepper and indomie
Money hustling
It is frustrating in this music industry

Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now
Abinibi noni now
E no be fake now
Originally authentically
Obeni body now

Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o
Obawon Obawon
O o o o ah
Obawon Obawon
O o o o ah

Wipe away your tears
Make you follow me for gyration
Take away your sorrow
Join me for this celebration
Which kind yansh never see
Raw pepper and indomie
Money hustling
It is frustrating in this music industry

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Jerry Akpede

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Obawon Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Obawon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7700904/J+SOUND/Obawon>.

    Missing lyrics by J SOUND?

    Know any other songs by J SOUND? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of the original drummer for The Beatles?
    A Pete West
    B Ringo Starr
    C Norman Chapman
    D Pete Best

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    J SOUND tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!