VIOLENCE

Timmy Tvrner

0 fans

Timmy Tvrner


3:01
#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

17, 18, 19 bobo o
Bobo o
Bobo o
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don (Kilowi oo)
Steady capping
He tell me say make I no talk (ehn)
He tell me say make I no run
Naso he gather all the guys
From the area come (ehn)
See as my knicker don fall
So I call all my boys
Naso dem come dey run
E get as kasala don dey burst for the front
Naso we block all the punch
When them gather throw front
Them say we too dey raise shoulder
We too pompous
Say me and all my guys
See as we dey run
Na small thing sup wey everybody ja commot
We been dey ja in one accord
Say make I strong bodi make I stand for front ololo
Say we are here for the violence
Say we are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Say we are here for the violence
Say me are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Naso I tell 'em say na Bashiga
E le wole (No)
See as all the guys dey fight ebelebe (eh ah ah)
Me I just dey move reverse
I dey my lane (eh)
Them set me up for drags
Dem say na we dey reign
So I call my homeboys
Naso e come dey run fast fast
See as everybody just dey puff and pass
See as all my niggas just dey talk their part
Well I just like the ratios and the drags
Cos Me and all my guys
See as we dey run
Na small thing sup wey everybody ja commot
We been dey ja in one accord
Say make I strong bodi make I stand for front ololo
Say we are here for the violence
Say we are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Say we are here for the violence
Say me are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don

 Struggling with VIOLENCE? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Odude Timilehin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the VIOLENCE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "VIOLENCE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7169312/Timmy+Tvrner/VIOLENCE>.

    Missing lyrics by Timmy Tvrner?

    Know any other songs by Timmy Tvrner? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    VIOLENCE

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year did Elvis Presley die?
    A 1975
    B 1976
    C 1977
    D 1978

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Timmy Tvrner tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    VIOLENCE

    »