Wetin Dey Sup

Ace

1 fan

Ace

An ace is a playing card. In the standard French deck, an ace has a single suit symbol (a heart, diamond, spade, or club) located in the middle of the card, sometimes large and decorated, especially in the case of the Ace of Spades. This embellishment on the Ace of Spades started when King James VI of Scotland and I of England required an insignia of the printing house to be printed on the Ace of Spades. This insignia was necessary for identifying the printing house and stamping it as having paid the new tax. Although this requirement was abolished in 1960, the tradition has been kept by many card makers. more »


3:33
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Many people don bless
Many don quench
Many people don rise
Many don fall
Make sure you do your best
Surely jah go do the rest
No be for mouth to cruise a Benz
Everyday Mofi sishe o
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Oluwa shower your blessings
Blessings
Reduce my stresses
Stresses
Time dey go Man need a credit credit
Oh lord of mercy
Oluwa shower your blessings
Blessings
Reduce my stresses
Stresses
Time dey go Man need a credit
Oh lord of mercy
Thank you for daily bread
Man no just want Regret
Grinding all day I no relent o
I no relent
Thanks you for daily bread
Man no just want Regret
Grinding all day I no relent o
I no relent
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Shebi aiye labowo
Everybody working hard to get this doe
I want live a phantom life
I hate no Gee dawg no bad vibe
Church wey I belong omo no boras
Omo no boras
Look at the way am living now
Caterpillar wey dey crawl don dey fly
Glory be to jah Jehovah
Me I no want dey here dey suffer
If he don dey bless you pay your tight
Omo pay ur tight
Glory be to jah Jehovah
Me I no want dey here dey suffer
If he don dey bless you pay your tight
Omo pay ur tight
Wetin dey sup
Wetin dey sup
All of my niggas dem no dey dull
Everyday we dey pray for grace
Wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Azeez Olamilekan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wetin Dey Sup Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wetin Dey Sup Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7065462/Ace/Wetin+Dey+Sup>.

    Missing lyrics by Ace?

    Know any other songs by Ace? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wetin Dey Sup

    2
    0     0

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Erasure's hit song A Little Respect, what is the final word in the line: "Soul, I hear you ......"?
    A shouting
    B talking
    C calling
    D falling

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ace tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io