Thank God

AkwaNitty

0 fans

AkwaNitty


2:34
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

May God be praise
Akwa

Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh

If no be God na wetin we for do
The work too hard
We still the carry on
If no be God wemen for no born
Some na operation
We still the than God
Why you the worry
Why you the para
Why you the worry
My brother thank God
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My sister thank God

Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh

Even if you no get plenty
Still the padu the one wey God give you
Many on the  street
No food to chop
Them still the padu the one wey God give them
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My brother thank God
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My sister thank God

Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh

If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am since
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am since
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh
Akwa

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Nsisong John

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Thank God Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Thank God Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6905805/AkwaNitty/Thank+God>.

    Missing lyrics by AkwaNitty?

    Know any other songs by AkwaNitty? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Thank God

    5
    0     0

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the British rock band Queen's best-selling studio album to date?
    A Made In Heaven (1995)
    B Greatest Hits (1981)
    C The Game (1980)
    D A Night At The Opera (1975)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    AkwaNitty tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Thank God

    »