Somebody (feat. Pac & Kazzmo)

Beatbyleo

0 fans

Beatbyleo


2:57
26 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Bye bye vibe killer
Loosing my inner
Bring my inhaler
Call me my dealer
Wetin you do no funny
I give you gist from night till morning
Now why this love dey give me seizure
You can't be giving what's mine to caesar
Dada re dada
I get girl but love no dey come my way
Oh Susana tell me what I do
Your love dey street my brain
Me self I be somebody pikin
Somebody lover
Somebody brother
Somebody
Somebody Wey somebody Dey lookup too
Me I be somebody pikin
Somebody lover
Somebody brother
Me i be Somebody pikin
Somebody lover
Me i can't shout
I no like when u tell me say
I no Dey do the things wey ur
friends them like to talk about
Girl ur body
Be thing wey they make me grind all day
Me I can't shout
Girl
I won't let down
Girl I know
Your body boggie down
Go down
Me I can show you around
Easy easy Baby Girl !!!
I know you come from the block
Been so far that you heard of the love
So many times that you hurt Me Enough
Girl and I know you Dey tell me you love me
I know you come from the block
Been so far that you heard of the love
So many times that you hurt Me Enough
Girl and I know you Dey tell me you love me
Me self I be somebody pikin
Somebody lover
Somebody brother
Somebody
Somebody Wey somebody Dey lookup too
Me I be somebody pikin
Somebody lover
Somebody brother
Me i be Somebody pikin
Somebody pikin

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Leo, Dean Ross, Peter John Wright

Lyrics © DistroKid, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Somebody (feat. Pac & Kazzmo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Somebody (feat. Pac & Kazzmo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6664752/Beatbyleo/Somebody+%28feat.+Pac+%26+Kazzmo%29>.

    Missing lyrics by Beatbyleo?

    Know any other songs by Beatbyleo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Somebody (feat. Pac & Kazzmo)

    51
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the original artist that first sang the hit, "Turn The Page"?
    A Peter Gabriel
    B Robert Plant
    C Bob Dylan
    D Bob Seger

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Beatbyleo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!