Zero (feat. Danny Ghost & YJ)

Lazedon

0 fans

Lazedon


3:31

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Don...
Yea Yea
Oh no no
Can't you see
I'm making mad waves
But I'm more than I let you see
Gon be a long ride so I put on my
...Legacy (Leg A.C.)
Cause when Ginger e don go...
Zero
We stay hi' without no Hello (Halo)
Gbenu soun (Yea Yea)
Me I loathe gravity
And I'm never gonna let you down
Those with me long time...
Dark nights
They are ballin' now
Cause when Ginger e don go...
Zero
We...Stay high without no Hello (Halo)
No stopping...
La Famille
Those jitters
not for me
Ahhhhhhh
Sey see me I don try
O di gobe
Sey me I'm one kine
No be today
When we dey the online
Dem just dey display
Abeg....make e no try me
Abeg make e no try
Couple years in the game
Mehn I don try
All of dem go dey doubt on me
OOh Why?
Lock myself in the Studio all night
Kpe Kpe di Kpe...
Carry my cross all alone
Kpe Kpe di Kpe
Dem no send no call my phone
Ehen...
Plenty Obstacles for Road
But I'm a long way from Home
Gbenu Soun....
Me I loathe gravity
And I'm never gonna let you down (aaaah)
Those with me long time...
Dark nights
They are ballin' now (aaaah)
Cause when Ginger e don go...
Zero
We...Stay high without no Hello
No stopping...
La Famille
Those jitters not for me
Ahhhhhhh
Sey see me I don try
O di gobe
Sey me I'm one kine
No be today
When we dey the online
Dem just dey display
Abeg....make e no try me
It's been a long Night
but I'll be alright
I roll a J and I puff twice (puff twice)
And like a one night stand (staaan ehen)
She like a climax (eheen)
and i like thick Girls (ehn)
wey no go fall my Hand (haan ehen)
wey no go break my heart (ehn)
I no be hard Guy...
Yea yea Yea
Gbenu Soun
Me I loathe gravity
And I'm never gonna let you down (aaaah)
Those with me long time...
Dark nights
They are ballin' now (aaaah)
Cause when Ginger e don go...
Zero
We...Stay high without no Hello (Halo ahh)
Gudu gudu meje...thumbs up
Pull up with AK gunshot
Na me wey be sing dem dey rush
But I be my own support...Ye yea
Never Letting go..yea yea
Living on the roll...Yea Yea
Dibi dabi do...ye yea ye yea
Gudu gudu meje...thumbs up
Gudu gudu meje
Pull up with AK gunshot
Gudu gudu meje
Na me wey be sing dem dey rush
Gudu gudu meje

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oladipupo Soyemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zero (feat. Danny Ghost & YJ) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zero (feat. Danny Ghost & YJ) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6170078/Lazedon/Zero+%28feat.+Danny+Ghost+%26+YJ%29>.

    Missing lyrics by Lazedon?

    Know any other songs by Lazedon? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A Bb minor
    B F major
    C Bb major
    D B major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lazedon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!