Worry me
Ryfle
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
And they know me And they know me Them no know where me I start from then But Dey want me make I run too them Say my matter done dey cause problem I no go vex I no go tie my shirt Time will tell no be who first get If you stay real you'll be my friend As you see me so me I no dey pretend And I stay holy cause I'm a Christian Why una dey worry me Una no go see me Am serving a living (Yeah) Athink you Dey feel me You Dey hear the rhythm E go make you jiggy (Yeah yeah) Mi I no Dey smile with them No be everybody wey dey bone dey vex For my life mi I no won regret For the mistake wey I make this year But still I Dey give Jah praise For his mercy I can't explain Dey say no pain no gain For my matter there's always a way Na only fire I Dey give them everyday Flows many for my ishibambe E done tey but it must surely must pay For this game we dey make dem shout Ye Why una dey worry me Una no go see me Am serving a living (Yeah) Athink you Dey feel me You Dey hear the rhythm E go make you jiggy (Yeah yeah) Why you dey talk like say you no me well No come dey ask me about my girl Say my sagas e Dey ring a bell Say my brother no contest Ain't no competition broz no vex Ye! I just wan flex If your hating broz make you go rest Ye make you go rest
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
"Worry me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2022. Web. 26 May 2022. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6114207/Ryfle/Worry+me>.
Discuss the Worry me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In