Alubarika

Loppy c

0 fans

Loppy c


2:53
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's your boy Loppy C
Everybody looking for a way
To make money on a daily
Those wey don get no Dey play
They still Dey find more money
Steadily I Dey on my grind
Me no dulling no sleeping lo
Look around me I Dey shine
Jah blessings me I see
Alubarika, Alubarika
Father bless me well oh
Bless all my nigga
Alubarika, no more short nicker
Father bless me well oh bless all my nigga ya ya ya yah
Alubarika, Alubarika father bless well and bless my family
Alubarika, Alubarika Jah blessings I Dey see all over me e e e e e
My light, I'm gonna let it shine
Ama shine, it's my time to shine yea eh
Now I Dey go places wey demma think say I no go fit go oh
I Dey do all the things ah
Wey demma think say I no go fit do yea yea
Na ghetto we been Dey where dem Dey
When we Dey hustle for the money
Now the money don long to ceiling they wanna stop my blessing
Fire burn
Fire burn all the enemies inner the place
All the bad man wey won put hand for me case
Shout out the my niggas wey dey show some respect
You no go craze na your enemies all of them wey go craze...
Alubarika, Alubarika
Father bless me well oh
Bless all my nigga
Alubarika, no more short nicker
Father bless me well oh bless all my nigga ya ya ya yah
Alubarika, Alubarika father bless well and bless my family
Alubarika, Alubarika Jah blessings I Dey see all over me e e e e e

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Joseph Adeshina

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Alubarika Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Alubarika Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6009572/Loppy+c/Alubarika>.

    Missing lyrics by Loppy c?

    Know any other songs by Loppy c? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Alubarika

    31
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The title of a famous Beach Boys song released in 1964
    A Run, Run,Run
    B Gun, Gun, Gun
    C Fun, Fun, Fun
    D Sun, Sun, Sun

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Loppy c tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!