Wayo

Peter King

0 fans

Peter King

Peter King is a jazz musician and saxophonist known for his work in the Afrobeat genre. He has made significant contributions to the development and popularization of Afrobeat music in Nigeria and internationally. more »


3:14
10 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Get that money osiso
(You see, I have big plans you know)
Get that money osiso
(It's not like I'm lazy or something)
Sharap get that money osiso)

Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Get that money osiso
(My father is very very rich you know)
Get that money osiso
(I will soon blow and you will see)
Sharap get that money osiso

Guy
Get that money osiso
Life no dey wait no be ping pong
Make you no dey claim you be king Kong
Without that money you go dissolve
One time for my guys from the east them
Witi business mind e dey sweet dem
When the money dey hand u go feel dem
Guy see that Benz e dey sweet dem

Chelu
Biko
Nwayo nwayo
Na man wey hustle na him go chop
Ego is good but don't be addicted
Make you no collect wutu wutu

This life is crazy
Forget the maybes
Make up your mind or you lose it all

Wanem yem ego
I no dey borrow
Na investiment na him I dey

Container o Landia
All the way from hollandia
40 feet container
Importer
Exporter

Where is the nearest beauru de change
We don't do naira
Keep the change
When you see convoy
I have arrived
We don't do bottles
We buy the bar

Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Get that money osiso
Get that money osiso
Sharap get that money osiso

All o you pupu da tink money is a sin
Happy heaven
Ekushe
You know when you want to do offering is not sand dat you will pour
Come here come here leme teach you something

Life is not about the cash
Use your head oo
Make you no let them oppress
No be fight oo
If you wanna get the cash make you work oo
Before gf follow money run o
Packaging packaging no be crime o
It is part of the art na ur business
If you wan chop life make you invest
Cause time no dey to dey impress

You fit no go school make you blow all na your hand e dey
Life is not a competition we still gather dey
Na where the niggas wey dey hustle your hustle go pay
But if you put your hand for trouble we no gather dey

Container o Landia
All the way from hollandia
40 feet container
Importer
Exporter

Where is the nearest beauru de change
We don't do naira
Keep the change
When you see convoy
I have arrived
We don't do bottles
We buy the bar

Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Get that money osiso
Get that money osiso
Sharap get that money osiso

Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Wanyo
Get that money osiso
Get that money osiso
Sharap get that money osiso

Get that money osiso
Get that money osiso
Get that money osiso

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Peter Ogbike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wayo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wayo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2025. Web. 16 Mar. 2025. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5991150/Peter+King/Wayo>.

    Missing lyrics by Peter King?

    Know any other songs by Peter King? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Taylor Swift's first ever song?
    A Tim McGraw
    B Picture To Burn
    C A Place In This World
    D Teardrops On My Guitar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Peter King tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io