Last Card

Slashwisdom

0 fans

Slashwisdom


3:03
15 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ebere adiro ya
No long talk
For the club we dey pop
Plenty bottle nonstop
We dey come floss
Na why dem dey rush us 
Hapu ya ka o to uto
When we fall short
Na the goFundMe
Wey go save us
You only live once
With my last card
I no need much
Chetekwa na how much
Bukwa cheap talk 
Rolls Royce no be cheap truck  
When you drip hard
You go drip sauce 
Blowing money fast
Dika Rick Ross 
Dead man no fit
Carry money up to see God
Small flexing 
I want to do small flexing ooo 
Life is too much stressing
With my last card
I go refreshen
Small flexing 
I want to do small flexing 
Life, e be too much stressing
With my last card
I go refreshen
Last card. Na my last card
Last card. Na my last card
Last card o. Na my last card
Everyday na enjoyment
No dey stress am  
Last card. Na my last card
Last card o. Na my last card
No dey think too much
If na last card 
If you no like
You no be bastard 
Ball till I fall
With my last card 
Old soldier no dey die hard 
Shop till I drop
With my last card 
If you no like
You no be bastard   
Court side, chop life
More vibes ooo
More life 
Broke boys
No dey see price o
Drink according
To her cup size 
Car park
Make we eye benz
Spend money finish
We no mind dem 
Umu gbara kasa
We dey line dem 
Last last na the last card
Wey go whine dem
Black Agbada
To the all white
Shine shine shoe
Be like touch light
Jegidigidi for my right side
We dey first class
For the back side
I want to do small flexing 
Life, e be too much stressing
With my last card
I go refreshen
Last card. Na my last card
Last card. Na my last card
Last card o. Na my last card
Everyday na enjoyment
No dey stress am  
Last card. Na my last card
Last card o. Na my last card
No dey think too much
If na last card 
If you no like
You no be bastard 
Ball till I fall
With my last card o
Shop till I drop
With my last card o
Small flexing 
I want to do small flexing ooo 
Life, e be too much stressing
With my last card
I go refreshen

 Struggling with Last Card? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Olisa Echeazu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Last Card Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Last Card Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5907027/Slashwisdom/Last+Card>.

    Missing lyrics by Slashwisdom?

    Know any other songs by Slashwisdom? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Last Card

    12
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Smile" in the "For Ever" album?
    A Katy Perry
    B Young Fathers
    C Ed Sheeran
    D Jungle

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slashwisdom tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!