Teaser

Stidman

0 fans

Stidman


3:27

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Every time dem show We make the music play everything dey show
Every time dem know You step inna d place and you kill the show
Your body smoke like Gbana (Gbana)
E dey play Guitar Carlos Sanatana (Tana)
Take it slow ma lo Kana
Me I go bad for you Tony Montana (Tana)
Give me that teaser girl give me that teaser
Chopping all your body like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh ohhh yeah
Give me that teaser girl give me that teaser
Chop your body up like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh you are a killer
Put it pon me let me be the one to hold ya
One more step baby come a little closer
Me like it when you riding on my soldier
And when you mix the ice with the soda
The way you climbing on my body like a larder
Star girl come tell me who's your father
Dem ma go wait but I swear dem go tire
Na you wey go rock my designer
Truthfully I gbadun you pass anybody
Personally, you kill me with your sexy body
Everybody, somebody, anybody
Everywhere you go I go gum body
Every time dem show We make the music play everything dey show
Every time dem know You step inna d place and you kill the show
Your body smoke like Gbana (Gbana)
E dey play Guitar Carlos Sanatana (Tana)
Take it slow ma lo Kana
Me I go bad for you Tony Montana (Tana)
Give me that teaser girl give me that teaser
Chopping all your body like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh ohhh yeah
Give me that teaser girl give me that teaser
Chop your body up like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh you are a killer
Money no be problem come take it
Man na bad man me no fake it
Step inna d place dem ma rate it
All of dem pretty girls wanna smoke it
Working on the road got my eyes on you
Me no fi get enough of you
Me want your love give me all of you
Onion butty me I fall for you
The way yuh doing that thing
You dey make bad man want mad oh yeah
Give me the right position
Make I put your body on the right track o yeah
Truthfully I gbadun you pass anybody
Personally, you kill me with your sexy body
Everybody, somebody, anybody
Everywhere you go I go gum body
Every time dem show We make the music play everything dey show
Every time dem know You step inna d place and you kill the show
Your body smoke like Gbana (Gbana)
E dey play Guitar Carlos Sanatana (Tana)
Take it slow ma lo Kana
Me I go bad for you Tony Montana (Tana)
Give me that teaser girl give me that teaser
Chopping all your body like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh ohhh yeah
Give me that teaser girl give me that teaser
Chop your body up like Pizza
Give me that teaser girl give me that teaser
Oh you are a killer

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Moshood Bello

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Teaser Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Teaser Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Mar. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5886385/Stidman/Teaser>.

    Missing lyrics by Stidman?

    Know any other songs by Stidman? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Teaser

    16
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Frankie Valley
    B Ritchie Valens
    C Del Shannon
    D Buddy Holly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Stidman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!