Naija Boys (feat. Tellz & OlaTimz)

Starmara

0 fans

Starmara


2:49
14 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (Facts)
Mobbing the charts like ASAP (Asap)
Naija boys no dey carry last (Tell dem)
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (Huh)
Mobbing the charts like ASAP (Facts)
Naija boys no dey carry last
We dey pull trigger in the motherland
We get Giant, we get Starboy
OBO, legend Baddo Sneh
Everyday new star on the galaxy
Our girls dem, omo to sexy (Sexy)
Na we get jollof rice (Fem)
Na we get UFC
We give them nightmare
We give them Izzy
We own the top spot
We get busy
In the big leagues (Bam Bam)
We ball big
We cut through the lane like Greek Freak
When we show up, it's fall season
Your boys leave, na we be the reason
We roll with the best
If you roll like us your tire go less
I'm coming for the top spot
I'm Puffing my chest
All we do is flex, una share the Ls
Your stars can shine
But they sure need our features (Facts)
I got love for my hustlers
No love for any criminal
White collar or blue collar
Government or religious criminals
If you steal from Nigerian Government
You no be criminal
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (facts)
Mobbing the charts like ASAP (Asap)
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (huh)
Mobbing the charts like ASAP (facts)
Tele tele
Mo ma pe ye
Tele tele
Mo so fun ye
Ogbo mi
If you looking for me
You can find me where the money dey
Ogbe ni
Say make we enter the matter divide am
Cuz I get flows so no need to hide am
True talk I no been dey laugh am
Cuz see the kind guy
You can be dey hype am
Naija Boys no dey carry last (Oya)
Naija Boys (Wos) no dey carry last (so nu)
Kilo n sele gon gon
Na me be the don gon
Make you play the gon gon
Naija boy dey on top
And we dey Ohh o
We dey catch all the girls for Yankee
All the girls dem call me Papi
Give dem mind
They dey know I sabi
Oh gon dem dey call me steady o
I got cash on left and right
All the girls dem left and right
I got cash on left and right
Everyday, every night
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (facts)
Mobbing the charts like ASAP (Asap)
Naija boys no dey carry last
Everywhere we go
We set the standard (Standards)
Put Africa on the world map (huh)
Mobbing the charts like ASAP (facts)
Naija girl no dey carry lass
Ngozi Okonjo-Iweala
Naija girl no dey carry lass
Naija boys no dey carry last
Naija boys no dey carry last
Nigerian Government dey carry last
Nigerian Government dey carry last

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Victory Ukaegbu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Naija Boys (feat. Tellz & OlaTimz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Naija Boys (feat. Tellz & OlaTimz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5818001/Starmara/Naija+Boys+%28feat.+Tellz+%26+OlaTimz%29>.

    Missing lyrics by Starmara?

    Know any other songs by Starmara? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Naija Boys (feat. Tellz & OlaTimz)

    11
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A mule
    B A fish
    C A pig
    D A bird

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Starmara tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!