Slavery

King Cody

0 fans

King Cody


4:30

 Struggling with Slavery? Become a better singer in 30 days with these videos!

Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years 
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand 
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck 
 
Buying and selling of mi
People like dem be property 
Killing and raping dem woman
This na Atrocity
Dem go Kenya ghana nigeria
Africa community 
Dem evil way is not minority but monstrosity
From dem europe to mi africa
Dem thief and shenk 
Dem Chain demi father
Leg and chain demmi neck 
Some of dem die oversea
No food still dem treck 
In dem sugar cane field
No reward no check 
Dem die for trip den no come home 
Wonti lo wonti lo wonti lo o
Dem enslave dem and killed dem king kilotunsope Oba won se o 
Why dem padlock dem Mouth
And chain dem leg
And chain dem neck
And chain dem hand
And make them cry yah
Every night and day yaya yo
 
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years 
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck 
  
Do you know door of no return 
Dem kill some of them with dem Gun 
Dem force dem rape dem having fun 
Inna cold time and in the sun
14 15 16 Till dem 18 century 
I no fit lie this wan pass all of dem Mystery 
Dem foreigners change our life and History 
For mi Libary mi see no see real Africa story 
Many thing Dey do wey mi know 
Dem enslave my people and reduce population o 
Manything wey mi know 
Dem woman dem rape and dem
Man castration o
Manything wey mi know 
Dem force the migration for dem selfish plantation
Many Manything wey mi know 
Dem bring dem religions and dem
Create confusion o
 
More than 12 million people were force to the sea 
More than 2 millions of People die on the sea 
Waiting dem eyes see
They no wait to see
Sugar cane, tobbaco and cotton in oversea 
Why dem quench dem f*ck dem beat dem
Why dem make dem ruin dem ho mi God oo 
Why dem castrate dem
Destroy en enslave my people
Ho mi God o do do do do 
Why this people  make me
Feel like say nigeria no go better
To to to to to 
Why dem make make my people forget dem History and father land 
Haaaaaaaaaaaaa
 
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years 
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand 
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck 
 
If dem get hear make dem listen
Waiting spirit tell the church
If dem say Na lie better pick your
Phone and google search 
All those thing wey fela kuti say mi swear
Mi google search 
Everything everything
Hahaaaaaa
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be the monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: King Cody

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Slavery Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Slavery Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5785295/King+Cody/Slavery>.

    Missing lyrics by King Cody?

    Know any other songs by King Cody? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Slavery

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And let me feel it isn't real that I've been losing you."
    A Raissa Anggiani - Losing Us
    B Dan Byrd - Boulevard
    C Stevie Wright - Evie
    D Vince Gill - I Still Believe in You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Cody tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Slavery

    »
    • Mongol