Before Before
Drik Marley
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Be looking filming begging them You can never beg your oppressor for your freedom You have to fight him for it ni I say before before One dollar equals to naira I say before before Pure water Na just five naira I say before before With ten thousand you're a very big baller I say before before ah before before Everywhere don jaga jaga Idris been dey para para Cause everywhere he don scatter scatter Scatter scatter scatter scatter And everybody don tire tire Them dey try stack the raba raba Cause government full of liar liar Dem be scammer scammer liar liar We've been waiting for so long When will this change come I say we no know oh I say oh no no oh All man for himself Everybody Dey fight for himself Me I cannot come and kill myseelff Na God hand we dey Na why he be say Politician Dey loot us Olokpa gan sef Dey shoot us And if you talk too much Dem go put you in handcuffs Dem go treat you very rough Omo just because We dey complain Say light he no dey eh Food he no dey water he no dey Omo Wetin Dey? Dey say dey your Dey dey Dey dey I say before before Asuu no be super striker I say before before Petrol na 22 naira I say before before You got travel from Lagos to London you no need visa Omo before before ahn before before Everywhere don jaga jaga Idris been dey para para Cause everywhere he don scatter scatter Scatter scatter scatter scatter And everybody don tire tire Them dey try stack the raba raba Cause government full of liar liar Dem be scammer scammer liar liar Ereke ju ereke ereke ju Make I tell unna something about my country About the Nigerian dream Omo Na to cash out Cashout The next thing na japa na japa To be sending the wire for mama and papa From Canada Yé Yé ICPC OPC EFCC and yet they cannot see Say say all the thief thief in high places ye Yé Padi padi oh yes Wayo wayo oh yes Arrangi ni oh yes Na him dem be I say before before One dollar equals to naira I say before before Pure water Na just five naira I say before before With ten thousand you're a very big baller I say before before ah before before Everywhere don jaga jaga Idris been dey para para Cause everywhere he don scatter scatter Scatter scatter scatter scatter And everybody don tire tire Them dey try stack the raba raba Cause government full of liar liar Dem be scammer scammer liar liar We've been waiting for so long When will this change come I say we no know ohh I say oh no no ohh Drikkyy Bachelor Of Afrobeat Year 2020 and Forever Ereke ju Ereke Ereke ju Ereke Ereke ju Ereke Ereke ju Ereke
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Before Before Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5528532/Drik+Marley/Before+Before>.
Discuss the Before Before Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In