Dry river

Naughtiiboy

0 fans

Naughtiiboy


3:44

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Shey na money wey no lost nai men Dey find
Oh watin Dey machine wey we sef Dey grind
Mama wake up in the morning see I no sleep for night
She said junior what's the problem Shey you sef Dey grind?
But mama no vex ooh
I be only eye
Shame go be my own if I no make you proud
So I pray to Jah jehovah make en bless my plan
Make my hustle pay so you sef go smile
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
Back in school them know me
Them know me no carry first
But Oluwa gat my back even tho I am not the best
Alata jatawata try to put me to the test
They stab me by my back but yet they claiming to be friends
Back in school them know me
Them know me no carry first
But Oluwa gat my back even tho I am not the best
Alata jatawata try to put me to the test
They stab me by my back but yet they claiming to be friends
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
Them say no guts no glory
Life don give me plenty story
Change my story to testimony
People wey no know before them don Dey know me
Them say no guts no glory
Life don give me plenty story
Change my story to testimony
People wey no know before them don Dey know me
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
So I say street aye
Bad energy please stay far away
Me and my guys no come here to play
Me and my men say we gather Dey Ay Ay
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
I'm ah whole vibe jigga
Say I'm ah vibe jigga
In ah dry river
In ah dry river
In ah dry river
Wey no lost nai men Dey find
Wey we sef Dey grind
Mama wake up in the morning see I no sleep for night
Junior what's the problem Shey you sef Dey grind?
Street aye
Please stay far away
No come here to play
Say we gather Dey Ay Ay Ay

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Felix Osai

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dry river Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dry river Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5525732/Naughtiiboy/Dry+river>.

    Missing lyrics by Naughtiiboy?

    Know any other songs by Naughtiiboy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Dry river

    27
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of Madonna’s first studio album, released in 1983?
    A Pre-Madonna
    B True Blue
    C Madonna
    D Music

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Naughtiiboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!