Based on Colo!!!

Femi Choppa

0 fans

Femi Choppa


2:53
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

E le je tan
Yeah
Gbese gbese gbese gbese 
Gbese 
Oja kin sheru omode
Gbese gbese gbese gbese 
Gbese 
Oja eleyin sheru omode

Ayyy
Naso i dey stroll
Some people dey vex me
They no sabi my parole
Them say wetin i mole
Keep it on a low 
Make dem no know me please
Make i dey ghost 
Naso him fall on the floor
Based on colo
Yeah yeah
All based on colo
Based on
All based on colo
Based on colo
Say na based on colo
When I'm high I see the devil below 
Nobody go tell you say lagbaja face no konko below 
If to say Na just me I for live my life on a code 
Burning racks mixing crack and im still drinking slow 
Eh
I know money for sure
Niggas were talking they thinking
I was gone fold
Nigga you know that im ready
 Like ufc i put on my gloves
Im ready to trotter the world
I swear you can see me on the globe 
Make you no dey try
To stop me distract me
skrr
Make dem no dey title
Dey form star around me
Sadiku you know choppa na OG
Run with me you go wild nigga
Roll with me its all live nigga
Yeah
Naso i dey stroll
Some people dey stress me
They no sabi my parole
Them say wetin 
Dey my hand wetin i mole
Keep it on a low 
no let nobody know
Say na based on colo
thats why you fall on the floor
Thats why he wanting some more
Owo epo owo atenu 
Gbogbo yen olorun OPO
Me i no wan talk
Me i just wan dey do my ting on a low
I swear i no gawk o
Yeah
Uh say na based on colo
Yeah
Say na based on colo
Thats why choppa dey flow
Yeah
Dem think say i go die
Yeah
Dem think say i go die
Yeah
Won ro pe mo ma high
Thats why we still dey vibe
Yeah yeah yeah yeah
Gbese gbese gbese gbese gbese
Oja eleyin sheru omode
Gbese gbese gbese gbese gbese
Oja eleyi kin she teru omode
Gbese gbese gbese jo o
Gbese gbese gbese jo o
Yeah 
All na base on
Yeah
 Tryna stay on
Yeah
Put a stain on 
Yeah yeah
Onpe mehn
I prefer to freestyle the whole shh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oluwafemi Sadiku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Based on Colo!!! Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Based on Colo!!! Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5150360/Femi+Choppa/Based+on+Colo%21%21%21>.

    Missing lyrics by Femi Choppa?

    Know any other songs by Femi Choppa? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Based on Colo!!!

    9
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who replaced Paul Di'Anno as lead singer of Iron Maiden?
    A Dave Murray
    B Adrian Smith
    C Steve Harris
    D Bruce Dickinson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Femi Choppa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!